My profile My favourites Forum
En cours de mise en place ... Merci patienter.

Tiwa Savage - Koroba

Posted by RAP OU CRĒVE
17 AUG 2020, 13:47
749

LYRICS

Verse 1
I no come this life to suffer
If I follow politician
You go hear am for paper
Them go call am prostitution

Who no like enjoyment?
If money dey for pocket
Shebi na national budget o?
We go blow am like trumpet

Chorus
Koroba koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry am
Koroba Koro Kuru Koroba Koroba
Koro, oya carry am
Koroba koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry am
Koro Kuru Koroba Koroba Koroba
Oya everybody carry your something

Verse 2
He say darling I'm watching you
Small thing you turn mugu
You come dey shout ole
The money you no work for
Bad commando
You carry overload
Yawa dey, igboro
Sho wole, ko wole

Chorus
Koroba Koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry am
Koroba Koro Kuru Koroba Koroba
Koro, oya carry am
Koroba Koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry am
Koro Kuru Koroba Koroba
Koroba, oya everybody carry your something

Verse 3
I don't mean to bother you, at all
Monkey dey worki bamboo dey chop
Kila me ti, tell me say you talk and do oga
Tell me wetin you fi do

I no mean to bother you, at all
Monkey dey worki bamboo dey chop
Kila me ti, tell me say you talk and do oga
Tell me wetin you fi do

Chorus
Koroba Koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry am
Koroba Koro Kuru Koroba Koroba
Koro, oya carry am
Koroba Koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry am
Koro Kuru Koroba Koroba
Koroba, oya everybody carry your something


0 comments

No comments found!

Add a comment

New member ?

Create an account