My profile My favourites Forum
En cours de mise en place ... Merci patienter.

Rema x Rvssian - Beamer (Bad Boys)

Posted by RAP OU CRĒVE
24 FEB 2020, 13:32
1170

LYRICS

Intro 
Another banger 
African girli call man up in my Beamer 
You know me I really wanna take you for dinner 
You know me I get money 
Pass Shina peters 
For my area dem dey call me Godzilla 
For the boy dem 
Wey dey yarn patapata 
If you catch am 
Make sure say you beat am 
If another nigga wan carry my señorita 
I go chop am like say na semovita 

 

Hook 
Bad boys like you 
I like bad boys like you 
Ouu ya 
Boys like you 
I like bad boys like you 
Finna give her all the touching 
And the loving that she need yeah 
Big backa wey dey make a bad man shout oroma 
Philomena do the dirty whine for that corner 
No fit to leave you for any reason 

 

Verse 1 
Hmmm hmmm hmm 
I want to invest in your body 
(ahann) 
I want to invest with my money 
(ahannn) 
You know say na you I go marry 
(ahann) 
How many pikin we go born 
(ahann) 
This our love nor go funny 
(ahann) 
Me I nor go play with my shawty 
(ahann) 
Anytime I look at your body 
(ahann) 
Girl you dey make dey horny 
(ahann) 
Hmmmm hmmm hmm 
Shawty oo 
Your body make me go down low 
Wetin I go do without your love oooo 
Ahhannyeeyeyeaaah 

 

Chorus
African girli call man up in my Beamer
You know me I really wanna take you for dinner
You know me I get money
Pass Shina peters
For my area dem dey call me Godzilla
For the boy dem
Wey dey yarn patapata
If you catch am
Make sure say you beat am
If another nigga wan carry my señorita
I go chop am like say na semovita

 

Hook
Bad boys like you
I like bad boys like you
Ouu ya
Boys like you
I like bad boys like you

 

Verse 1
Finna give her all the touching
And the loving that she need yeah
Big backa wey dey make a bad man shout oroma
Philomena do the dirty whine for that corner
No fit to leave you for any reason

Girl I go dey for you
(girl I go dey for you baby ahann)

Craze for you
(girl I go craze for you baby ahann)

Vex for you
(why I go vex for you baby ahann)

Fool for you
(I too mumu for you baby ahaann)

Sister bombila
Your backa make me miss my fasting and prayer
Omotena oo
Imma young fella
But me I fit to spend all my racks and chela
For you ahann

Sister bombila
Your backa make me miss my fasting and prayer
Omotena oo
Imma young fella
But me I fit to spend all my racks and chela
For you ahann
For you ahann

 

Chorus
African girli call man up in my Beamer
You know me I really wanna take you for dinner
You know me I get money
Pass Shina peters
For my area dem dey call me Godzilla
For the boy dem
Wey dey yarn patapata
If you catch am
Make sure say you beat am
If another nigga wan carry my señorita
I go chop am like say na semovita

 

Hook
Bad boys like you
I like bad boys like you
Ouu ya
Boys like you
I like bad boys like you

 

Outro
Bad boys like you
I like bad boys like you
Ouu ya
Boys like you
I like bad boys like you


0 comments

No comments found!

Add a comment

New member ?

Create an account